Burna Boy – Ye lyrics

[Intro]
Yeah
My n—a…die for nothing
……..
Oluwaburna o “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”
[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn “Ad libs”
[Hook/Chorus]
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 2]
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate “I can’t coman k** myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can’t coman k** myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
[Pre-Hook/Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Hook/Chorus]
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That’s my bro, my family
(?)
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state
[Pre-Hook/Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Hook/Chorus]
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n—a what’s the complaint
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Outro]
Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”

Leave a Comment

error: Content is protected !!